Nigerian lawmaker, Senator Dino Melaye don deny tori wey dey spread for social media say im dey among some federal lawmakers for di kontri wey bin do oga Presido Muhammadu Buhari boo as im dey read ...